
Russia President Putin clear im mind on di ceasefire proposal for Ukraine inside key press conference
Russia President Vladimir Putin say di whole idea of ceasefire as United States and Ukraine dey suggest dey good, but dem still need to tink di tin well. Putin tok dis one as im dey respond to tori pipo for one Press Conference wey im bin do wit Belarus …